BBC Mocks Nigeria, Says Rats Chased Out President Buhari From Office







BBC Mocks Nigeria, Says Rats Chased Out President Buhari From Office




The British Broadcasting Corporation mocked Nigeria over claim that the president was chased out from office by rats - The news was reported in pidgin and standard English on Wednesday, August 22 –

The BBC first reported the news in pidgin and standard English, quoting senior special assistant to President Buhari on Media, Garba Shehu. Garba Shehu was quoted to have said the president could not resume in his office because it has been infested by rats.

The president came back to Nigeria on Saturday, August 19, after 103 days in London for medical treatment over undisclosed ailment. 

The BBC reports stated: "Garba Shehu, senior special assistant, SSA on Media mata to President Muhammadu Buhari say rodents don damage di President office and dis na why im dey work from home. "After im no dey for office for about three months, rodents don cause plenty damage for di furniture and air conditioning units wey dey for im office and dis na why e dey work from home for now," Shehu tell BBC. 

"Shehu tell BBC say dis na one of di reason why dem dey clean and renovate di office now. "After over 100 days in London where im dey on medical vacation, President Buhari return to Nigeria on Saturday, August 19. Im address di nation on Monday morning, come send letter to di National Assembly say im don resume work.

 The news was reported in pidgin and standard English on Wednesday, August 22

 "But, on Monday, di President still work from home and people come dey ask wetin cause this one. "Shehu say dem just dey clean di office and dis na why di President dey work from di office wey im get for di residential area of Aso Rock Villa, wey bi seat of government for Nigeria. 

President Muhammadu Buhari on Monday, August 21, resumed official duties in his office at his official residence after a three-month medical vacation. Buhari resumed working from home not as a result of his health, but due to ongoing renovations at the president’s office.

BBC Mocks Nigeria, Says Rats Chased Out President Buhari From Office                    BBC Mocks Nigeria, Says Rats Chased Out President Buhari From Office Reviewed by Unknown on Thursday, August 24, 2017 Rating: 5

No comments: